06/03/2026
Nobody proud a failure!
Di new Minister of State for di Ministry of Budget and Economic Planning, Doris Uzoka-Anite say she dey committed to work for her new post.
Madam Uzoka-Anite na former Minister of State for Finance, bifor President Bola Tinubu carry her go Budget and Economic Planning.
Di Minister say she dey โhonoured to serve for di new capacityโ wey Oga Tinubu give her and she go kontinue dey support di President.
Also, she congratulate Taiwo Oyedele wey dey take ova her former post.