26/02/2025
Wetin dey hold una back? π€ Una never pay for d trip? π€ Una wan dey house dey chop akara, while others dey enjoy island life? π΄
UNILORIN Igbo students dey organize madt fun trip! π Island, sand, sea, and fine babes/boys (no judgment π). Una go dance, sing, and maybe even find love (or find trouble, we no know π).
Registration fee small πΈ, and e go cover transportation, food, and oda tins π΄. After party till mama call π°οΈ, with music, dance, and plenty laughter π.
No be only island, dem go take una go three oda places wey go make una laugh, dance and enjoy πΊ. Una go see things wey una never see before, and una go do things wey una never do before π.
βΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈ
*DEADLINE DEY APPROACH O!*
Make una miss dis opportunity!Pay quickly before slot finish
Call/WhatsApp:
Igbojindu Natalia - 08172322369
Ebube Isokilin - 08106239108
No dull una! π Pay up, pack up, and let's go! π Make una no miss dis opportunity! π¨