22/08/2023
I just won know ni o, wetin you gain if you know patronize me.
Na dash dem dey dash you for wia you dey go?
Anyways, a 'wooli' is not honored in his village.
If you can't buy from me, I am ready to patronize you.
Let's follow each other on the street of TikTok and help each other gain visibility.
I am;
💥bimtos_organic
and
💥bimtose_store
on TikTok
Follow the two accounts and I will follow right back