Queen-Sede-Ann and ASWCE

Queen-Sede-Ann and ASWCE We are passionate about supporting women and vulnerable children in the community and beyond. Supporting women and children is our top priority.
(646)

Women and Child Rights Advocates
Against Female Ge***al Mutilation (FGM)
Motivational Speaker
Storyteller
Outreach support worker
Family support worker
Childminder
Work at Good Hope Hospital

16/06/2026

Honestly, Emotional Intelligence is underrated especially for Naija.

16/06/2026

You see that way wey some of una sey Waka pass posts for here, na that way I take dey Waka pass una comments during giveaway.
Ehn! I go lie for you before
Nope

16/06/2026

Who dey advise Judy? She for no just dey explain this explanation.. Haba! Na you collect man, na you still dey explain upadan. E do Biko🤷‍♂️🤷‍♂️🚶🏾‍♂️🚶🏾‍♂️

Amy Best   Sandra Omo Confirm the paymentGod bless our sponsors10 members picked and credited ₦2k each.
16/06/2026

Amy Best
Sandra Omo
Confirm the payment
God bless our sponsors
10 members picked and credited ₦2k each.

So dem announce say dem born, internet come dey roast🔥🔥.
16/06/2026

So dem announce say dem born, internet come dey roast🔥🔥.

16/06/2026

Dem fit tell you more wins make dem still dey vex if you win.
Shine your eyes.

16/06/2026

Wuna wey dey always pray God of Elijah send fire, Abeg make una also pray for money. E don red ooo

16/06/2026

No envy people, no be all problem dey show for face and no be everybody be story teller

16/06/2026

Care to share your day with us?

16/06/2026

Who dey house?
Roll Call
Me;001. Abeg make una no scatter the line

Address

Birmingham

Telephone

+447419063369

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Queen-Sede-Ann and ASWCE posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share