King David Foundation 2

King David Foundation 2 Psalm 10 V 12..Arise, OH LORD! Lift up your hand, O God. Do not forget the helpless.
(897)

10/30/2025

Hope no be waiting I dey think 🙈🙈🙈. Abeg any legend in the house?

10/25/2025

Na she be the hottest girl in that village, only the legend go understand how boys go dey worship her🤣🤣🤣🤣

10/22/2025

This pikin hmmm🤣🤣🤣

10/21/2025

To be honest level dey ohh. 🤣🤣🤣🤣. Potable dey learn where this big doing bros dey.

10/06/2025

This bros 😏😏😏 evil things just full ur bele, no be so them dey do am, asewo🤣🤣

10/05/2025

Sorry bro, the chicken think say na fly, make you try to dey shave, sorry abt that sir 🤣🤣🤣

10/03/2025

To be honest God created things ohh 🤣🤣🤣🤣

10/02/2025

Pls all parents make we put eye on our kids oh, na bcos of them we dey face all this challenges, may God protect us all.

09/29/2025

Hmmmmm see technology 🤣🤣🙄🙄

Adresse

Montreal, QC

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque King David Foundation 2 publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Raccourcis

Partager