29/11/2023
*Scam Alert: Holiday Scams*
🚨 Dey on di rise: Scammers dey use phone scam wey involve fake gift cards, package deliveries, and charities.
💬How to Avoid Am: Try reach out to companies directly to confirm if the offer and phone numbers dey legit.
🚫 Do Not: Share your personal info or send money over di phone.
💪 Stay Vigilant: Shine ya eye well-well for messages wey you no sabi where dem dey come from. Block and report if e dey suspicious.
More informate Hia:
The holiday season is supposed to be a joyful time. However, it's also a time when scammers are on the prowl, taking advantage of the festive spirit to target unsuspecting victims.